Angus Cloud cause of death: ‘Euphoria’ actor don die – Wetin we know – BBC News Pidgin
AFRICA Wia dis foto come from, HBO/EDDY CHEN/VIA REUTERS Article information Author, Brandon Drenon Role, BBC News, Washington 1 August 2023 Angus Cloud, one American actor wey feature on HBO hit series Euphoria, don die at di age of 25. Cloud, wey play di role of drug dealer Fezco "Fez" O'Neill for di teen drama, die on Monday for im family house for Oakland, California, one…